2 āĻŦāĻ›āϰ - āĻ…āύ⧁āĻŦāĻžāĻĻ āĻ•āϰāĻž

Today I been won kill rat 🐀 so at the process of wanting to kill the 🐀 rat, the rat Kon come outside beg me say please remember say we don comot from buhari enter tinubu regin the thing Kon shock me .. abeg Guy wetin I go do

image