Today I been won kill rat ЁЯРА so at the process of wanting to kill the ЁЯРА rat, the rat Kon come outside beg me say please remember say we don comot from buhari enter tinubu regin the thing Kon shock me .. abeg Guy wetin I go do