1 ์™€์ด - ๋ฒˆ์—ญํ•˜๋‹ค

Today I been won kill rat ๐Ÿ€ so at the process of wanting to kill the ๐Ÿ€ rat, the rat Kon come outside beg me say please remember say we don comot from buhari enter tinubu regin the thing Kon shock me .. abeg Guy wetin I go do

image